(Lyrics) Joeboy – “All For You”
STREAM/DOWNLOAD MP3
Joeboy – “All For You Lyrics“
Intro
Yeah yeah yeah yeah
She wan
Break up with her boyfriend âcause of me
Say na only me
Wey she want she no wanty nobody
She wan
Break up with her bobo âcause of me
Say na only me wey she want she no wanty nobody
I donât feel like I deserve your love oh baby
E no Dey be like sey I deserve your love oh mama
I donât feel like I deserve your love oh baby
It donât feel like I deserve your love oh mama
âCause am all for you
Make you no fear donât you bother
Elele
Girl Iâm all for you make you no fear, ko se normal
Verse
I can be that somebody
Somebody
If you need this somebody
Baby you can call on me
I can be your company eh
Somebody, somebody
If you need this somebody
I can be your company
Baby you can call on me (yeah)
Pre-Chorus
She wan, break up with her boyfriend âcause of me
Say na only me wey she want she no wanty nobody
She wan break up with her bobo cause of me
Say na only me wey she want she no wanty nobody (yeah yeah yeah yeah)
Chorus
I donât feel like I deserve your love oh baby
E no dey be like sey I deserve your love oh mama
I no dey feel like sey I deserve your love oh baby
It donât feel like I deserve your love oh mama
âCause am all for you
Make you no fear donât you bother
Elele
Girl Iâm all for you make you no fear ko se normal
She wan, break up with her boyfriend âcause of me
Say na only me wey she want she no wanty nobody
Joeboy pon deck!